JOKE OF THE DAY


Dem say boko don poison beans and i buy half bag 4 house. 4rm d 1 wey i cook, i giv my dog 'bingo' make e 1st test am, 45mins lata bingo stil dey waka, den i eat. 

Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, i run enta house dey turn gallon of oil 4 belle, as i com out my gateman com dey tell me say d driver wey kill bingo wan come beg me. If na u, wetin u go do the gate man? LOL

Drop Your Facebook Comments Here!!